2Face Idibia — 4 Instance şarkısının şarkı sözleri ve çevirisi
Sayfa, 2Face Idibia adlı sanatçının "4 Instance" şarkısının sözlerini ve Türkçeye çevirisini içeriyor.
Şarkı sözleri
Na who? Wetin dem talk?
Eh eh? Wetin dem talk?
Eh! Chineke me! Eew!
Ala Oyi e! Ala Oyi e!
Ala Oyi e! Ala Oyi e!
See
For instance
Say na me be one wey dey give chance
Say na me be one wey dey make plans
For all man to benefit abi
To make we disagree
To agree to create chance
But now I am not of importance
Cos now I am looking from a distance
That’s why you give them the chance
To do us and turn us to victim of circumstance
Them just dey ignore our existence
Them get us use do excuse to buy chance
Ai
Them no wan know say we dey
Them dey use us dey play
All we get is a pursing glance
Anytime we stand for resistance
When them in the act of exploitance
Abi we just be living in a trance
Lord! Oh mah God!
Ala Oyi e!
The thing what I’m feeling
Is a feeling of love
And you know say it so
Ala Oyi e!
In your house o
Or you in a motor
And you dey a go slow
Ala Oyi e!
This thing is affecting your being
And its killing your soul
Ala Oyi e!
Ala Oyi eh for the thing wey we see
Dey make you want to dey
See this type of thing we we dey feel
They make me dey want to dey
Ala Oyi e!
Even if I want to dey cheat
I go still dey want to dey
Ala Oyi e!
Stand look around you
I bet you go dey want to dey
Ala Oyi e!
Ala Oyi e! For the thing wey you see wey make you
Ala Oyi e!
For instance
Say emi ni Baale of Nigerians
Shey I go dey respect your own stance
Shey I go create the scenery
For better to plenty
To dey Make we dey give chance
Instead of to dey pack the money go France
Dey make suffer to full in abundance
Dey make me to wan run away
To a place wey e be say
I go dey feel like to break dance
Where dem go respect my skills for instance
Where dem go no go just dey
Dey play pranks
On top the people
Wey work the way
Wey give them the key
To the door to the substance
Wey dem just dey use with freelance
Their looting no dey give us assurance
Repentance no dey their plans eh
Create annoyance for my heart
So Ala Oyi e!
See what am feeling
Is a feeling of love
And then you know say is so
So… Ala Oyi e!
In your house so
Or you in a moto
And you dey a go slow so… Ala
Oyi e!
Feel like This thing is
Affecting your being
And is killing your soul… Ala
Oyi e!
Ala oyi e for the thing wey you
See
Wey make you Ala oyi e
Ala oyi e
See this type of thing we we dey
Feel ing
Dey make me dey want to dey to
Dey… Ala Oyi e!
Even if I want to dey cheat
I go still go dey want to dey to
Dey… Ala Oyi e!
Stand look around you
And I bet you, you go want to
Dey to dey… Ala Oyi e!
Ala Oyi e! for the thing wey u
See wey make you Ala Oyi e!
Ala Oyi e e e!
Ala Oyi e e e…
Make we dey give chance…
Instead of gather money dey
France…
Ai! hmnn Not to dey come
Dance…
Ei, bale of Nigerians
Ala Oyi e!
Ala Oyi e e e… Ala Oyi e e
E… Ala Oyi e e e e!
Chineke me
Ala Oyi e e e e!
Şarkı sözü çevirisi
Na kim? Wetin dem konuşma?
Ha ha? Wetin dem konuşma?
Eh! Chineke beni! Eew!
Ala Oyi e! Ala Oyi e!
Ala Oyi e! Ala Oyi e!
Görmek
Örneğin
Say na me be one wey dey give chance
Say na me be one wey Dey make plans
Tüm insanlar için abi fayda sağlamak için
Biz katılmıyorum yapmak için
Şans yaratmayı kabul etmek
Ama şimdi önemli değilim
Çünkü şimdi uzaktan bakıyorum.
Bu yüzden onlara bu şansı veriyorsun.
Bizi yapmak ve bizi durumun kurbanı haline getirmek için
Sadece dey varlığımızı görmezden gelmelerine
Bizi kullanıp bahane fırsatı satın almalarına
AI
Onları hiçbir wan bilmek demek biz dey
Onları Dey kullanım bizi Dey oyun
Tüm elde ettiğimiz bir pursing bakış
Her zaman direnmek için duruyoruz
Sömürü eyleminde olduklarında
Abi biz sadece transda yaşıyoruz
Tanrım! Oh mAh Tanrım!
Ala Oyi e!
Hissettiğim şey
Bu bir aşk duygusudur
Ve biliyorsun bunu söyle
Ala Oyi e!
Senin evinde o
Ya da bir motorda
Ve sen Dey yavaş git
Ala Oyi e!
Bu şey varlığınızı etkiliyor
Ve ruhunu öldürüyor
Ala Oyi e!
Ala Oyi eh gördüğümüz şey için
Dey yapmak sen istemek için dey
Biz Dey hissediyorum şey bu tür bakın
Onlar yapmak beni dey istemek için dey
Ala Oyi e!
Dey hile yapmak istesem bile
Ben hala gitmek dey dey istiyorum
Ala Oyi e!
Ayağa kalk ve etrafına bak
Bahse girerim Dey gitmek istiyorsun dey
Ala Oyi e!
Ala Oyi e! Gördüğün şey için
Ala Oyi e!
Örneğin
Demek emi ni Baale arasında Nigerians
Shey I go Dey kendi duruşuna saygı duyuyorum
Shey ben sahne oluşturmak gitmek
Daha iyi için bol
Dey yapmak için biz Dey vermek şans
Dey para paketi yerine Fransa'ya git
Dey yapmak acı için tam içinde bolluk
Dey yapmak beni için wan run uzakta
Bir yere söylemek wey E olmak
Ben Dey break dans gibi hissediyorum gitmek
Örneğin, dem nereye gidiyor, becerilerime saygı duyuyor
Nereye dem gitmek hayır gitmek sadece dey
Dey oyun şakalar
Üstte insanlar
Wey çalışma yolu
Wey onlara anahtarı ver
Maddenin kapısına
Wey dem sadece Dey freelance ile kullanın
Onların yağma hiçbir dey bize güvence vermek
Tövbe yok Dey onların planları eh
Kalbim için sıkıntı yarat
Yani Ala Oyi e!
Ne hissettiğimi gör
Bu bir aşk duygusudur
Ve sonra biliyorsun ki öyle
Yani ... Ala Oyi e!
Senin evinde öyle
Ya da bir moto içinde
Ve sen yavaş gidiyorsun, bu yüzden... Ala
Oyi e!
Bu şey gibi hissediyorum
Varlığınızı etkilemek
Ve ruhunu öldürüyor ... Ala
Oyi e!
Ala oyi e için the şey wey sen
Görmek
Wey yapmak sen ala oyi e
Ala oyi e
Bakın bu tür bir şey biz biz dey
Ing hissediyorum
Dey yapmak beni dey istemek için dey için
Dey ... Ala Oyi e!
Dey hile yapmak istesem bile
Ben hala gitmek gitmek Dey istiyorum dey için
Dey ... Ala Oyi e!
Ayağa kalk ve etrafına bak
Ve bahse girerim, sen gitmek istiyorsun
Dey to dey ... Ala Oyi e!
Ala Oyi e! şey için wey u
Bak wey seni Ala Oyi e yapıyor!
Ala Oyi e e E!
Ala Oyi e e e…
Yapmak biz Dey vermek şans…
Bunun yerine dey para toplamak
Fransa…
Ai! hmnn Dey gelmek için değil
Dans…
Eı, Nijeryalıların balyası
Ala Oyi e!
Ala Oyi e e E... Ala Oyi e e
Ala Oyi e e E E!
Chineke beni
Ala Oyi e e E E!