Olamide — 1999 şarkısının şarkı sözleri ve çevirisi

Sayfa, Olamide adlı sanatçının "1999" şarkısının sözlerini ve Türkçeye çevirisini içeriyor.

Şarkı sözleri

I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Let me take u back time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
T’arm robber fepa daddy mi o I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Omo na 1999
T’arm robber f’epa daddy mi o Ma lowo ma kole
Ma kole ma rale
Ojo kan lo tan si ojo kan lo bere
I hustle my music mo sa d’alapere
The hustle dey pay nw e k’aje ku kale
My papa dey hustle my papa dey try
My papa na driver my papa dey grind
My papa dey send all him pikin go skul
My papa no mind ko mu garri ko sun
My papa dey help as in money no reach
Sum pple 4 street dem go say he too rich
I no knw wetin my papa wnt me be Until d day dat I almost lost d G Dem break door
Dem carry gun
Me need my siblings were very young
Oh my God
Dem shoot my dad
But he survive
Thank lord o Let me take u back time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
T’arm robber fepa daddy mi o I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Omo na 1999
T’arm robber f’epa daddy mi o O di dandan mo ma l’aluyo
B’oti ilekun waju mo ma gbeyin yo
B’oti ilekun teyin mo ma lo sense
Mi o ni relent mo ma fo fence ah Se b’eyan lo bi Eleganza
Money must be made yes sir
Blood in my eyes no vex ah (no vex ah)
B’oleku wo gboro mo ma dogo
Mo ma yo kele mo ma t’irogo
Cause I dey para am goin local
Won ni moti fa gbana moti fa choko
I no surrender if dem no retreat
Na money dey push me dey commit sin
Mo ti d’ehana mo di Gabazin
Most wanted e ma ri ni magazine yeah…
Let me take u back time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
T’arm robber fepa daddy mi o I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Omo na 1999
T’arm robber f’epa daddy mi o I see people dey sympathise
I was traumatised
Na den I realise
It’s time to organise myself…

Şarkı sözü çevirisi

Ben başlamak 2 dey adam gibi düşünmek
Ama eğer dey p-man'ı öldürmezse
U zamanda geri alayım
Wetin gerçekten zencefil d eziyet
Omo na 1999
T'arm soyguncu fepa baba mi o ben başlangıç 2 dey düşünmek sevmek adam
Ama eğer dey p-man'ı öldürmezse
Omo na 1999
T'arm soyguncu f'epa baba mi o Ma lowo ma kole
Ma kole ma rale
Ojo kan lo tan si ojo kan lo bere
Ben hustle benim müzik mo sa d'alapere
Hustle Dey ödeme nw e k'aje ku kale
Benim papa Dey hustle benim papa dey deneyin
Benim baba na sürücü benim baba dey eziyet
Babam dey tüm onu pikin skul git gönder
Benim baba hayır mind ko mu garri ko güneş
Benim baba Dey yardım olarak içinde para hayır reach
Sum pple 4 sokak dem gitmek demek o çok zengin
Ben hiçbir knw wetin benim papa Wnt beni olmak kadar d gün dat ben almost kayıp d G Dem mola kapı
Dem taşıma tabancası
Kardeşlerimin çok genç olmasına ihtiyacım var
Aman Tanrım
Dem babamı vuruyor
Ama hayatta kaldı
Şükürler olsun ki o u zaman geri alayım
Wetin gerçekten zencefil d eziyet
Omo na 1999
T'arm soyguncu fepa baba mi o ben başlangıç 2 dey düşünmek sevmek adam
Ama eğer dey p-man'ı öldürmezse
Omo na 1999
T'arm soyguncu f'epa baba mi o o di dandan mo ma l'aluyo
B'oti ilekun waju mo ma gbeyin yo
B'oti ilekun teyin mo ma lo sense
Mi o ni relent mo ma fo çit Ah Se b'eyan lo bi Eleganza
Para kazanılmalı efendim.
Gözlerimde kan yok vex ah (hayır vex ah)
B'oleku wo gboro mo ma dogo
Mo ma yo kele mo ma t'irogo
Çünkü ben Dey para yerel gidiyorum
Ni moti Fa gbana moti Fa choko kazandı
Ben teslim değilim eğer dem geri çekilme yok
Na para Dey push beni Dey commit sin
Mo ti d'ehana mo di Gabazin
En çok aranan e ma ri ni Dergisi Evet…
U zamanda geri alayım
Wetin gerçekten zencefil d eziyet
Omo na 1999
T'arm soyguncu fepa baba mi o ben başlangıç 2 dey düşünmek sevmek adam
Ama eğer dey p-man'ı öldürmezse
Omo na 1999
T'arm soyguncu f'epa baba mi o ben görmek insanlar Dey sempati
Travma geçirmiş oldu
Na den fark ettim
Kendimi organize etme zamanı…