P-Square — Danger şarkısının şarkı sözleri ve çevirisi
Sayfa, P-Square adlı sanatçının "Danger" şarkısının sözlerini ve Türkçeye çevirisini içeriyor.
Şarkı sözleri
See me, see wahala dey
Eh Wahala dey
As we dey enter
Na saw some people just mental
Cos them dey feel this instrument
Everybody to the center
Omo wahala dey
Wahala dey
Them say p-square we don dey yarn again
We come rhyme again
From naija we don dey play away
Omo wahala dey
I dey see danger
You go see danger
Omo, see danger
We dey see danger
Wahala dey
Wahala dey oh If them dey talk our agenda
Make them go check our calender
Na different countries we Dey enter
From january to december
Omo, wahala dey
So make remember
na baba god be the defender we no retreat, we no Surrender
Make take them back to sender
Omo wahala dey
Wahala dey hala dey
Them say p-square we don dey yarn again
We just dey force, we come dey rhyme again
From naija we do dey play away
Omo wahala dey
E don dey
Make we dey hustle make we enter
Them say them no go gree say we be stranger
Them say we we come from jail
We no remember
See where we dey today E no be today
Anything wey them like, make them do,
Don’t let them get your way
All the bads things them do, dey fade away
Them say you
Na them go tire eh We still dey hammer eh See me see wahala dey
Wahala dey
Them say p-square we don dey yarn again
We just dey force we come dey rhyme again
From naija we don dey play away
Omo wahala dey
See danger
Eh eh
Şarkı sözü çevirisi
Beni gör, wahala dey'i gör
Eh Wahala dey
Biz Dey girmek gibi
Na bazı insanlar sadece zihinsel gördüm
Çünkü bu enstrümanı hissediyorlar.
Herkes merkeze.
Omo wahala dey
Wahala dey
Onlar p-Kare biz Don Dey iplik tekrar söylüyorlar
Tekrar kafiyeli geliyoruz
Naija dan biz Don Dey uzakta oynamak
Omo wahala dey
Tehlike dey ben
Git tehlikeyi gör.
Omo, tehlikeyi gör
Tehlike dey biz
Wahala dey
Wahala Dey oh eğer Dey gündemimizi konuşurlarsa
Takvimimizi kontrol etmelerini sağla.
Na farklı ülkeler biz Dey girin
Ocak-Aralık
Omo, wahala dey.
Bu yüzden hatırla
na baba Tanrı savunucusu olmak biz hiçbir geri çekilme, Biz hiçbir teslim
Onları gönderene geri götür.
Omo wahala dey
Wahala Dey hala dey
Onlar p-Kare biz Don Dey iplik tekrar söylüyorlar
Biz sadece Dey kuvvet, biz yine Dey kafiye gel
Naija biz Dey uzak oynamak yapmak
Omo wahala dey
E don dey
Yapmak biz Dey hustle yapmak biz girmek
Onlara hayır diyorlar gree yabancı olduğumuzu söyle
Hapisten geldiğimizi söylüyorlar.
Biz hiç unutma
Bugün nerede olduğumuzu gör. bugün olmayacağız.
Şey gibi onları wey, yapmalarını sağlayın ,
Kendi yoluna gitmelerine izin verme.
Yaptıkları tüm bads şeyleri, dey kayboluyor
Söyle onlara
Na them go tire Eh We still Dey hammer Eh See me see wahala dey
Wahala dey
Onlar p-Kare biz Don Dey iplik tekrar söylüyorlar
Biz sadece Dey kuvvet biz gelmek Dey kafiye tekrar
Naija dan biz Don Dey uzakta oynamak
Omo wahala dey
Tehlikeyi gör
Eh eh