P-Square — Say Your Love şarkısının şarkı sözleri ve çevirisi

Sayfa, P-Square adlı sanatçının "Say Your Love" şarkısının sözlerini ve Türkçeye çevirisini içeriyor.

Şarkı sözleri

Na today, e don dey
Girl you know say me I no dey lie
This is what you said to me (2x)
You say your love no dey lie
Say your feelings no dey die
See me girl I dey cry eyah
Oh no
You say your love no dey lie oh
See me girl I dey cry
Tell me which kind lie be this
Na today eyah e don dey
You say your love no dey lie
E don tey
Make you tell your friends
Wetin dey
Girl you know say me I no dey lie
She go talk say we go spend our life together
She like me pass her own mother
She prefer me pass her own father
My brothers tell me which kind lie be this
Na today, eyah e don tey
HOOK
The very day that I saw you girl
Girl, I knew that you were a playa
Because you wanna break my heart
And turn me upside down
Girl you know say me I no dey lie
Girl, anytime I dey with you
Girl, I feel you say you be witch o
Make you get out of my sight
Make you find your way
Tell me which kind lie be this
Na today eyah e don tey
REPEAT CHORUS
Na the same girl wey I see inside my best friend moto
Oh no, no be so
Girl, I don’t need an explanation
Girl why you dey tell lie
Tell me really why you dey tell lie
They talk say who say, she say that
That she say that
P-Sqaure don say that
My brothers tell me which kind lie be this
She don kolo
I swear nobody could believe the girl
No be so
REPEAT CHORUS
What sort of a life is this
Which kind life wey be this
Wey someone go dey fit struggle
Dey hustle, dey bubble for jungle
No be for double
Na the same girl wey I hustle
Na she be trouble
Who be that babe wey dey fumble
Make she go sef
Why, why, why, why I go cry
When I dey try
She dey lie say her love no dey die
So now baby tell me, who dey lie
Make I tell you wetin I get for my mind
Baby girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my Mama
Hey yo, that was then
But now girl, I don’t need you no more
Make you go, I don’t need you no more
REPEAT CHORUS
BRIDGE
Girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my Mama
Girl, wetin I do you
Make you go, I don’t like you no more
Girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my Mama
Girl, wetin I do you
Make you go, I don’t need you no more
Girl, I go die o
Eh
Ei, eh ei eh, oh no
REPEAT CHORUS (till fade)
Girl, I go die o
Eh
Ei, eh ei eh, oh no

Şarkı sözü çevirisi

Na today, e don dey
Kız sen bilmek demek beni ben hayır dey lie
Bana söylediğin şey bu (2x)
Aşkını söylüyorsun, yalan söyleme.
Duygularını hiçbir dey Say die
Bakın bana kız ben Dey ağlamak eyah
Oh hayır
Aşkını söylüyorsun hayır Dey yalan oh
Beni görmek kız ben Dey cry
Bana ne tür bir yalan olduğunu söyle
Na bugün eyah e don dey
Aşkını söylüyorsun, yalan söyleme.
E don tey
Arkadaşlarına söylemeni sağla.
Wetin dey
Kız sen bilmek demek beni ben hayır dey lie
Konuşup hayatımızı birlikte geçireceğimizi söylüyor.
Benim gibi kendi annesini geçiyor.
Kendi babasını geçmemi tercih ediyor.
Kardeşlerim bana bunun ne tür bir yalan olduğunu söylüyor
Na bugün, eyah e don tey
KANCA
Bir gün bir kız gördüm
Kızım, senin bir playa olduğunu biliyordum.
Çünkü kalbimi kırmak istiyorsun.
Ve beni baş aşağı çevir
Kız sen bilmek demek beni ben hayır dey lie
Kızım, her zaman seninle dey
Kızım, cadı olduğunu söylediğini hissediyorum.
Gözümün önünden çekil.
Yolunuzu bulmanızı sağlayın
Bana ne tür bir yalan olduğunu söyle
Na bugün eyah e don tey
KOROYU TEKRARLA
Na the aynı kız wey ben görmek içeride benim en iyi arkadaş moto
Oh hayır, hayır öyle ol
Kızım, açıklamaya ihtiyacım yok.
Kız neden yalan söylüyorsun
Bana gerçekten neden yalan söylediğini söyle
Konuşuyorlar, kim diyor, o diyor
Demek ki o
P-Sqaure Don bunu söylüyor
Kardeşlerim bana bunun ne tür bir yalan olduğunu söylüyor
O don kolo
Yemin ederim kimse kıza inanamazdı.
Yok yani
KOROYU TEKRARLA
Bir hayat bu nasıl bir
Bu ne tür bir hayat olacak
Wey birisi Dey fit mücadele git
Dey hustle, orman için Dey kabarcık
Hayır olmak için çift
Na aynı kız wey ben hustle
Na o be trouble
Kim olmak o bal wey dey ovmak
Yapmak o gitmek sef
Neden, neden, neden, neden ağlamaya gidiyorum
Ne zaman Dey deneyin
O Dey yalan söylemek ona aşk hayır Dey die
Şimdi bebeğim söyle bana, kim yalan söylüyor
Sana söylememi sağla wetin I get for my mind
Bebeğim, wetin I do you
I Dey try to let you know say I like you pass my Mama
Hey yo, o zaman oldu
Ama şimdi kızım, artık sana ihtiyacım yok.
Gitmeni sağla, artık sana ihtiyacım yok.
KOROYU TEKRARLA
KÖPRÜ
Kız, wetin I do you
I Dey try to let you know say I like you pass my Mama
Kız, wetin I do you
Gitmeni sağla, artık senden hoşlanmıyorum.
Kız, wetin I do you
I Dey try to let you know say I like you pass my Mama
Kız, wetin I do you
Gitmeni sağla, artık sana ihtiyacım yok.
Kız ben de giderim o ölür
Ha
Ei, eh ei eh, oh hayır
KOROYU Tekrarla (soluncaya kadar)
Kız ben de giderim o ölür
Ha
Ei, eh ei eh, oh hayır