Sound Sultan — Mothaland şarkısının şarkı sözleri ve çevirisi
Sayfa, Sound Sultan adlı sanatçının "Mothaland" şarkısının sözlerini ve Türkçeye çevirisini içeriyor.
Şarkı sözleri
ajo o dabile ee
no matter where u go, make u try come back area o
area o
na naija aa ah aa
ti ode ba ti le pada wale o
wale o oo uh o
how i wish… say… i fit reach u anywhere u de e
u de… eee
far away. ee e…
that one no say make u de bone area o
Motherland e oo (na your area)
Chinedu somebody borrow u ego
make u take carry go Chicago
remember nnamdi sell him car
so u go go America
all these People wey been de raise u
still de stay for face me i face u
u promise say u no go fashi them
every other month u go de tachi them
Hillary wey u been promise to marry
still de wait, o' boy she don tarry
when she go see u, na inside ovation
u marry oyinbo from another nation.
use mago mago, get dough
now your oyinbo wife don know
next thing u know, she don go report u
Wetin u know, them don deport u
how i wish… say… i fit reach u anywhere u de e
u de… eee
far away. ee e…
that one no say make u de bone area o
Motherland e oo (na your area)
ajo o dabile ee
no matter where u go, make u try come back area o
area o o
na naija aa ah aa
ti ode ba ti le pada wale o
wale o oo uh o
u been say na 1 year
e come turn to 2 years
e don go for seven years
but u de serve eleven years
even when your papa die
plus the tears your mama cry
Bayo for Chicago, them de miss u for okoko o
Biodun for Canada
your mama still de wonder
igba wo lo tơ ma pada o
remember for naija, u get iyawo
ko da bi ile, ko da bi ile, ko da bi ile e, ko da bi ile, ko da bi ile e,
ko da bi ile e, ajo o ma da bi ile e
how i wish… say… i fit reach u anywhere u de e
u de… eee
far away. ee e…
that one no say make u de bone area o
Motherland e oo (na your area)
ajo o dabile ee
no matter where u go, make u try come back area o
area o o
na naija aa ah aa
ti ode ba ti le pada wale o
wale o oo uh o
u say u go call e o
every body wait tire for your call
ote o, why u go like so o
from Germany… to carry coco enter yankee
but then coco burst for your be-le
rest in peace e o
fly away, i come wonder if one day u fit to come e o
your papa land, i understand say u de so far away
u gone a long long way from home, long long way from home, long long way from
home, long long way e ei
Şarkı sözü çevirisi
ajo o dabile ee
u go, u deneyin nerede olursa olsun geri alan o gelir
o alanı
na naija aa ah aa
ti ode ba ti le pada wale o
wale o oo uh o
nasıl diliyorum ... diyelim ki ... ben her yerde u ulaşmak u de e uygun
u de ... eee
uzak. ee e…
bu bir hayır demek yapmak u de kemik alanı o
Anavatan e oo (bölgenizde na)
Chinedu birisi u ego ödünç
yapmak u almak carry gitmek Chicago
nnamdi ona araba satmak unutmayın
yani U Go Go America
tüm bu insanlar wey been de raise u
hala de stay for face me ı face u
u promise demek u hayır gitmek fashi onları
her ay u de tachi onları gitmek
Hillary wey u evlenmek için söz oldu
hala bekle, o ' oğlan o don tar
o u görmeye gittiğinde, alkış içinde na
başka bir ülkeden oyinbo ile evleniyorsun.
mago mago kullanın, hamur alın
şimdi senin oyinbo karın Don biliyorum
sonra bir şey biliyorsun, seni rapor etmeye gitmiyor.
Biliyor musun, seni sınır dışı etmiyorlar.
nasıl diliyorum ... diyelim ki ... ben her yerde u ulaşmak u de e uygun
u de ... eee
uzak. ee e…
bu bir hayır demek yapmak u de kemik alanı o
Anavatan e oo (bölgenizde na)
ajo o dabile ee
u go, u deneyin nerede olursa olsun geri alan o gelir
alan o o
na naija aa ah aa
ti ode ba ti le pada wale o
wale o oo uh o
u been say na 1 yıl
e 2 yıl dönüş gel
e git yedi yıl
ama u de on bir yıl hizmet
baban öldüğünde bile
ayrıca annenin ağladığı gözyaşları
Chicago için Bayo, okoko o için de Bayan u
Kanada için Biodun
annen hala merak ediyor
ıgba wo lo t ma ma pada o
naija için hatırla, u ıyawo olsun
ko da bi ile, ko da bi ile, ko da bi ile e, ko da bi ile, ko da bi ile e,
ko da bi ile e, ajo o ma da bi ile e
nasıl diliyorum ... diyelim ki ... ben her yerde u ulaşmak u de e uygun
u de ... eee
uzak. ee e…
bu bir hayır demek yapmak u de kemik alanı o
Anavatan e oo (bölgenizde na)
ajo o dabile ee
u go, u deneyin nerede olursa olsun geri alan o gelir
alan o o
na naija aa ah aa
ti ode ba ti le pada wale o
wale o oo uh o
u say u go call e o
her vücut çağrı için lastik bekleyin
ote o, neden u böyle o gitmek
Almanya'dan ... coco'yu taşımak için yankee'ye girin
ama sonra coco senin be-le için patladı
e o huzur içinde yatsın
fly away, I come wonder if one day u fit to come e o
baban arazi, anlıyorum u de çok uzakta demek
evden uzun bir yol kat ettin, evden uzun bir yol kat ettin, evden uzun bir yol kat ettin.
ev, uzun uzun yol e ei