The Motet — Kalakuta Show şarkısının şarkı sözleri ve çevirisi
Sayfa, The Motet adlı sanatçının "Kalakuta Show" şarkısının sözlerini ve Türkçeye çevirisini içeriyor.
Şarkı sözleri
Make we talk something
We never talk before and
We dey see am everyday
(Ahh…Ohhh…Sh-sh-sh-sh-sh)
Look de man he dey waka
Hungry dey run for him face
Him pepeye* cap for him head
Him khaki woolen shirt for him body
Him trouser dey fly above him knee
The people wey employ da man
Give him permit to carry the thing
Weh bad
Dem give him permit to carry baton
Dem give him permit to carry tear-gas
Dem give him permit to carry bullet
Him fit carry basket for protection too
Na so we dey see am every day
No so he dey happen every day
One day
One day
The whole thing change
One day
One day
The whole thing change
One day
One day- Kalakuta Show
One day
One day
Kalakuta Show
Kalakuta Show
Dem make sure dem
Use tear-gas, baton & bullet
Dem use them basket
For protection too
Dem do one thing
Dem never do before
Dem-o hire … axe-o… dem-o bring… cutlass
Kalakuta show-o-o
Kalakuta show (una na na na na na na na na)
Kalakuta Show (2x)
Babu wire dem-o cut
Look fence dem break
Look gate dem fall
Everybody dey run
Look head dem break
Look blood him dey flow
Kalakuta show o-o
Kalakuta show
Na na na na na na na
Look loya** him dey come **(lawyer)
Him he loya him dey come
Look loya dem beat
Look loya him dey run
Look loya him dey run
Kalakuta show o-o
Kalakuta show
Organ solo
Sax solo
End with bass/percussion under solo sax
Şarkı sözü çevirisi
Bir şey konuşabilir miyiz olun
Daha önce hiç konuşmadık ve
Biz Dey see am everyday
(Ahh ... Ohhh ... Sh-sh-sh-sh-sh)
Bak de adam o Dey waka
Aç dey run için onu yüz
Onun için pepeye * kap kafa
Onun için haki yün gömlek vücut
Onu pantolon dey diz üstünde uçmak
İnsanlar wey da man istihdam
Ver şeyi taşımak için izin ona
Weh kötü
Dem ona baton taşımak için izin ver
Dem ona göz yaşartıcı gaz taşımak için izin ver
Dem ona mermi taşımak için izin ver
Onu da koruma için taşıma sepeti uygun
Na bu yüzden her gün am görmek dey
Hayır, bu yüzden her gün oluyor
Bir gün
Bir gün
Her şeyi değiştirmek
Bir gün
Bir gün
Her şeyi değiştirmek
Bir gün
Bir gün - Kalakuta göster
Bir gün
Bir gün
Kalakuta Göster
Kalakuta Göster
Dem emin olun dem
Göz yaşartıcı gaz, baton ve mermi kullanın
Dem onları sepet kullanın
Koruma için de
Dem bir şey yap
Dem daha önce hiç yapmadı
Dem-o kiralama... balta-o ... dem-o getirmek ... cutlass
Kalakuta göster-o-o
Una na na na na na na na na) Kalakuta göster)
2X) Kalakuta göster)
Babu Tel dem-o kesim
Bak çit dem break
Bak kapı dem güz
Herkes koşsun Dey.
Bak kafa dem break
Bak kan onu Dey akış
Kalakuta göster o-o
Kalakuta göster
Na na na na na na na
Loya bak * * onu Dey gel * * (avukat)
Onu o loya onu Dey gel
Loya dem yendi bak
Bak loya onu Dey koş
Bak loya onu Dey koş
Kalakuta göster o-o
Kalakuta göster
Organ solo
Saksafon solo
Solo saksafon altında bas/perküsyon ile son