Tilda & Rocafil Jazz International — Family Movement şarkısının şarkı sözleri ve çevirisi
Sayfa, Tilda & Rocafil Jazz International adlı sanatçının "Family Movement" şarkısının sözlerini ve Türkçeye çevirisini içeriyor.
Şarkı sözleri
God don create women to be under men
So manpikin go be all and all for family yeyeye
Manpikin go marry woman and them spend together as husband and wife
Eeeee family movement
But inside the family, husband get his own work to do
— and wife get her own work
Person wey no do hin own fine,
nah in sabi, nah in sabi yeyeeye nah in sabi
If woman no chop, husband no dey happy oooyeye
If they get pickin, pickin no chop, mother no chop
Father dey for balaba oooo
Na Papa be governor for family
Papa I no go forget you
Thank you, thank you, thank you Papa ooo
I dey remember you Papa ooo
Thank you for your help o Papa oo Papa oooo
Mama you be caretaker
Na hin be say Family movement
Mama dey suffer and Papa dey suffer
Eeeee yyeye Aaaa yeyee
When man dey suffer and Mama suffer
Them go bring up good pickin wey go look after the family
Mama dey keep house fine
Mama dey look me for belle
Mama dey give me wetin I want ooo
So thank you papa and mama sweet people
Na Mama be caretaker for family
Mama I no forget you
Thank you, thank you, thank you Mama ooo
I dey remember you Mama oooo
Thank you for your help o Mama oo Mama ooo
Şarkı sözü çevirisi
Tanrı, erkeklerin altında olmak için kadınları yaratmaz
Yani manpikin yeyeye ailesi için her şey ve her şey ol
Manpikin bir kadınla evlenir ve karı koca olarak birlikte geçirirler
Eeeee aile hareketi
Ama ailenin içinde, kocası kendi işini yapar
- ve karısı kendi işini alır.
Kişi wey hayır yapmak Hin kendi ince,
nah in sabi, nah in sabi yeyeeye nah in sabi
Eğer kadın hiçbir pirzola, koca hiçbir Dey mutlu oooyeye
Eğer pickin alırlarsa, pickin yok pirzola, anne yok pirzola
Balaba oooo için baba dey
Na Baba aile için Vali olmak
Baba ben hiç unutmazsın git
Teşekkür ederim, teşekkür ederim, teşekkür ederim Baba ooo
Seni hatırlıyorum Baba ooo
Yardımlarınız için teşekkür ederim o Papa oo Papa oooo
Anne sen bekçi ol
Na Hin be say Family movement
Anne Dey acı ve baba Dey acı
Eeeee yyeye Aaaa yeyee
Adam Dey acı çektiğinde ve Anne acı çektiğinde
Onlar iyi pickin wey getirmek gitmek gitmek bakmak için aile
Anne dey evi iyi tut
Anne Dey Belle için bana bak
Mama dey vermek beni wetin ben istemek ooo
Bu yüzden teşekkür ederim baba ve anne tatlı insanlar
Na anne olmak caretaker için family
Hayır sen boşver anne ben
Teşekkür ederim, teşekkür ederim, teşekkür ederim anne ooo
Seni hatırlıyorum anne oooo
Yardımlarınız için teşekkür ederim o mama oo Mama ooo