Timaya — Watta Bambam şarkısının şarkı sözleri ve çevirisi
Sayfa, Timaya adlı sanatçının "Watta Bambam" şarkısının sözlerini ve Türkçeye çevirisini içeriyor.
Şarkı sözleri
wetin i dey find nor b wetin u dey find
wetin i wan b nor b wetin u become eh
why una dey look into my life
eh my broda we nor b desame eh
you wey i dey find i say u nor sabi eh
everynite nd day dem dey pray for my downfall
say wetin i find nor b wetin u dey find
my broda eh
am a ruler eh are u a ruler eh
are u a ruler eh
am a ruler eh are u a ruler eh
am just bad boy from a very
good home
eh my family nd frnds knw
see i left dem to stay on my own
bt nw rite nw i dey make dem home
na me dey make my mama dey feel
at home
see my family dey feel at home
see dis pikin wey piple dem bone
say rite nw i dey make dem dey wait
see my life i nor get any shaking
me nd God don sign undertaking
dis my blessings cannot be taking
notin cn do me i b God pikin
am a ruler eh eh eh
am a ruler eh eh eh
wetin i dey do nor b wetin u find
wetin i wan be nor be wetin
you u become eh
why una jst dey look into my life
eh me nd u nor be dsame eh
d way i dey find u nor sabi eh
everytime u wana clumbered eh
everybody make una jst leave me eh
Şarkı sözü çevirisi
wetin ı Dey find nor b wetin u Dey find
wetin i wan B ne de b wetin u eh olmak
una Dey neden hayatıma bakıyor
eh benim broda biz ne de b desame eh
sen wey ben Dey bulmak ben demek u nor sabi eh
everynite nd gün dem Dey benim downfall için dua
söyle wetin ı find nor b wetin u Dey find
benim broda eh
am a ruler eh are u a ruler eh
u cetvel ha
am a ruler eh are u a ruler eh
ben sadece kötü bir çocuktum.
iyi ev
eh ailem nd frnds knw
dem'i yalnız kalmak için terk ettim.
bt nw rite nw i Dey yapmak dem ev
na beni Dey yapmak benim mama dey hissetmek
evde
bakın benim aile dey hissediyorum at ev
bakın dis pikin wey piple dem kemik
demek rite nw ben Dey yapmak dem dey bekleyin
hayatımı görmek ben ne de herhangi bir sallayarak olsun
ben nd Tanrı Don imza taahhüt
selam, kabul edilemez dis
notin cn do me I B God pikin
ben bir hükümdarım eh eh eh
ben bir hükümdarım eh eh eh
wetin ı Dey do nor b wetin u find
wetin I WAN be nor be wetin
sen u eh olmak
neden una jst Dey hayatıma bakmak
eh bana nd u ne de dsame eh olmak
d yol i Dey bulmak u nor sabi eh
her zaman u wana eh clumbered
herkes una jst'in beni terk etmesini sağla.