Wande Coal — Se Na Like This şarkısının şarkı sözleri ve çevirisi
Sayfa, Wande Coal adlı sanatçının "Se Na Like This" şarkısının sözlerini ve Türkçeye çevirisini içeriyor.
Şarkı sözleri
Ah se na like dis we go de dey
Na like dis we go de dey
Se na like dis we go de dey
Ah na like dis e go de dey (3ce)
i no fit wait oh make things for change oh
now make we join hands makd am beta beta eh (2ce)
once upon a time, dem tell us say 1 dollar is equals to 1naira,
once upon a time u go travel 4rm lagos 2 london dem no need visa,
once upon a time u go graduate 4rm school and government go dash u car,
once upon a time u take train 4rm oshodi down 2 ojuelegba once upon a time
now everyting don dabaru corruption is unstoppable d hardship is unbearable is
unbearable eh wetin we go do eh now i can not take dis ting no more
Se na like dis we go de dey
Ah na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey
Ah na like dis e go de dey
u see d situation, e don reach make i cry cry cry cry cry
e don reach make i scream yeh yeh yeh yeh
e don reach make i sing oh no no no ebga mi oh oh oh oh
becos now everyting don dabaru corruption is unstoppable d hardship is
unbearable is unbearable eh
wetin we go do eh now i can not take dis ting no more
Se na like dis we go de dey
Ah na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey
Ah na like dis e go de dey
Şarkı sözü çevirisi
Ah se na like dis we go de dey
Na like dis we go de dey
Se na sevmek dis biz gitmek de dey
Ah na gibi dis e go de dey (3ce)
ben uygun değilim bekle oh değişim için bir şeyler yap oh
şimdi biz eller makd am beta beta eh (2ce) katılmak olun)
bir zamanlar, dem bize 1 doların 1naira'ya eşit olduğunu söyle,
once upon a time u go travel 4rm lagos 2 Londra dem vizeye gerek yok,
once upon a time u go graduate 4rm school ve Go Go dash u car,
once upon a time u tren 4rm oshodi aşağı 2 ojuelegba once upon a time
şimdi her şey don dabaru yolsuzluk durdurulamaz d sıkıntı dayanılmaz
dayanılmaz eh wetin biz gitmek eh şimdi ben artık dis ting alamaz
Se na sevmek dis biz gitmek de dey
Ah na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey
Ah na like dis e go de dey
u see d situation, e Don reach make ı cry cry cry cry cry
e Don ulaşmak yapmak ben scream yeh yeh yeh yeh
e Don reach make ı sing oh no no no ebga mi oh oh oh oh
becos şimdi everyting don dabaru yolsuzluk durdurulamaz d sıkıntı olduğunu
dayanılmaz dayanılmaz eh
wetin we go do eh now I can't take dis ting no more wetin we go do eh now ı can't take dis ting no more
Se na sevmek dis biz gitmek de dey
Ah na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey
Ah na like dis e go de dey