Fela Kuti — Government Chicken Boy şarkısının şarkı sözleri ve çevirisi
Sayfa, Fela Kuti adlı sanatçının "Government Chicken Boy" şarkısının sözlerini ve Türkçeye çevirisini içeriyor.
Şarkı sözleri
Kukuru uku
Everybody wake up in time to see
Kukuru uku
It’s time to put our heads together
Meetin’oh
Kukuru uku
It’s time to put our heads together
Meetin’oh
Meetin’oh
Meetin’oh
Make our life go dey better
Meetin’oh
Better life make dey fine go
Mugu oh oh
Make nobody go dey fool us
Mugu oh oh
Make nobody make us fools
Meetin’oh
Make our life go dey better
Meetin’oh
Better life make dey fine go
Mugu oh oh
Make nobody go dey fool us
Mugu oh oh
Make nobody make us fools
Mugu mugu mugu mugu mugu mugu mugu
Kukuru uku
Everybody wake up in time to see
Kukuru uku
It’s time to put our heads together
Meetin’oh
Meetin’oh
Kukuru uku
It’s time to put our heads together
Meetin’oh
Da mi lowun, da mi lowun
Da mi lowun, ah, ah, ah
As you wear your watch
And look the time
6 P.M. chicken quench
Kukuru uku
Crooked life, crooked show
Gata gata way, na chicken style
Kukuru uku
Since the time dem born am
Na back him hand him dey dey
Kukuru uku
The only time wey him hand dey for side
Na when him dey run from fear
Kukuru uku
Try to fly na wahala for am
Na mouth him go take him land
Kukuru uku
Show am plenty chop, na small sens he gets
Na one by one him go chop
Kukuru uku
As he will chop am one by one
Somebody go sweep am from him mouth
Kukuru uku
Now the picture of chicken na begs for you to see
Kukuru uku
My friend tell me … all over… offices dey
1. Okan
Ministery
2. Eji
N.B.C. (Nigerian Broadcasting Corporation)
3. Eta
N.B.C. (Nigerian Television Authority)
4. Erin
N.E.P.A. (National Electric Power Authority)
5. Maarun
Water works
6. Mefa
T.N.T
7. Medje
Police force
8. Medjo
Nigerian Army
9. NSO
Nigerian Navy
10. Mewa
Nigerian Airforce
1. Okan
Maja Maja
2. Eji
N.S.O. (Nigerian Security Organisation)
3. Eta
Assembly
4. Erin
Senator
5. Maarun
Parlementarian
6. Mefa
Permanent secretary
7. Medje
Speaker an’co
8. Medjo
President
9. NSO
9. NSO
10. Mewa
Leekansi o
1. Okan
Daily Times
2. Eji
New Nigeria
3. Eta
Punch n’co
4. Erin
Nigerian tribune
5. Maarun
Reporter
6. Mefa
Editor
7. Medje
Secretary
8. Medjo
Gbogbowon
9. NSO
NSO
10. Mewa
Inside these offices
See some people who dey work
Some good people
And some bad people who dem dey
The good people na wahala he be for them
An' the bad people na them dey do
An this is we dey call who shaki shaki
Shaki Shaki don’t catch them
Dem let make you dey looko
Shaki Shaki don’t catch them
Him crooked
Shaki Shaki don’t catch them
Anywhere you see them dey
Shaki Shaki don’t catch them
Na back dem hand dem dey
Shaki Shaki don’t catch them
Dem let make you dey look dem
Shaki Shaki don’t catch them
Dem bendi
Shaki Shaki don’t catch them
Chicken style bendin
Shaki Shaki don’t catch them
Boy boy he bendin
Shaki Shaki don’t catch them
Oga dey come, yes sir
Shaki Shaki don’t catch them
Oga dey go, no sir
Shaki Shaki don’t catch them
Give me the file, yes sir
Shaki Shaki don’t catch them
That’s not the file, no sir
Shaki Shaki don’t catch them
Government can steal, yes sir
Shaki Shaki don’t catch them
Government can kill, yes sir
Shaki Shaki don’t catch them
Government Chicken Boy oh
Shaki Shaki don’t catch them
Şarkı sözü çevirisi
Kukuru uku
Herkes görmek için zamanında uyanmak
Kukuru uku
Kafamızı birleştirmenin zamanı geldi.
Meetin'oh
Kukuru uku
Kafamızı birleştirmenin zamanı geldi.
Meetin'oh
Meetin'oh
Meetin'oh
Hayatımızı daha iyi hale getir
Meetin'oh
Daha iyi bir hayat dey iyi git
Mugu oh oh
Kimse gitmek dey aptal yerine koymak bize
Mugu oh oh
Kimse bizi aptal yapmaz.
Meetin'oh
Hayatımızı daha iyi hale getir
Meetin'oh
Daha iyi bir hayat dey iyi git
Mugu oh oh
Kimse gitmek dey aptal yerine koymak bize
Mugu oh oh
Kimse bizi aptal yapmaz.
Mugu mugu mugu mugu mugu mugu mugu mugu mugu mugu
Kukuru uku
Herkes görmek için zamanında uyanmak
Kukuru uku
Kafamızı birleştirmenin zamanı geldi.
Meetin'oh
Meetin'oh
Kukuru uku
Kafamızı birleştirmenin zamanı geldi.
Meetin'oh
Da mi lowun, da mi lowun
Da mi lowun, ah, ah, ah
Saatinizi takarken
Ve zamana bak
6 P. M. tavuk söndürme
Kukuru uku
Çarpık hayat, çarpık gösteri
Gata gata yolu, na tavuk tarzı
Kukuru uku
Dem doğduğundan beri am
Na geri onu el onu dey dey
Kukuru uku
Sadece zaman wey onu el Dey için yan
Na ne zaman onu Dey korkudan kaçmak
Kukuru uku
Am için na wahala uçmaya çalışın
Na ağız onu git onu arazi al
Kukuru uku
Göster am bol pirzola, na küçük sens o alır
Na tek tek onu doğrayın gitmek
Kukuru uku
Beni teker teker doğrayacağı gibi
Birisi ağzından am süpürmek gidin
Kukuru uku
Şimdi tavuk na resmi görmek için yalvarır
Kukuru uku
Arkadaşım söyle bana... her yerde ... ofisler dey
1. Okan
Bakanlık
2. Ejı
N. B. C. (Nijeryalı Yayın Şirketi)
3. Eta
N. B. C. (Nijerya Televizyon Kurumu)
4. Erin
N. E. P. A. (Ulusal Elektrik Güç Kurumu)
5. Maarun
Su İşleri
6. Mefa.
T. N. T
7. Medje.
Polis gücü
8. Medjo.
Nijerya Ordusu
9. NSO
Nijerya Donanması
10. Mewa.
Nijerya Hava Kuvvetleri
1. Okan
Maja Maja
2. Ejı
N. S. O. (Nijerya Güvenlik Örgütü)
3. Eta
Kurul
4. Erin
Senatör
5. Maarun
Parlementarian
6. Mefa.
Daimi Sekreter
7. Medje.
Konuşmacı an'co
8. Medjo.
Başkan
9. NSO
9. NSO
10. Mewa.
Leekansi o
1. Okan
Günlük Zamanlar
2. Ejı
Yeni Nijerya
3. Eta
Yumruk n'co
4. Erin
Nijerya tribünü
5. Maarun
Gazeteci
6. Mefa.
Düzenleyici
7. Medje.
Sekreter
8. Medjo.
Gbogbowon
9. NSO
NSO
10. Mewa.
Bu ofislerin içinde
Dey çalışan bazı insanlar bakın
Bazı iyi insanlar
Ve dem dey bazı kötü insanlar
İyi insanlar na wahala o onlar için olmak
Bir ' kötü insanlar na onları Dey yapmak
Bir bu biz Dey çağrı kim shaki shaki
Shaki Shaki onları yakalama
Dem let yapmak sen Dey looko
Shaki Shaki onları yakalama
Onu çarpık
Shaki Shaki onları yakalama
Her yerde onları görmek dey
Shaki Shaki onları yakalama
Na geri dem el dem dey
Shaki Shaki onları yakalama
Dem let make you Dey look dem
Shaki Shaki onları yakalama
Dem bendi
Shaki Shaki onları yakalama
Tavuk tarzı bendin
Shaki Shaki onları yakalama
Oğlan oğlan o bendin
Shaki Shaki onları yakalama
Oga Dey gel, Evet efendim
Shaki Shaki onları yakalama
Oga Dey git, hayır efendim
Shaki Shaki onları yakalama
Dosyayı bana verin, Evet efendim.
Shaki Shaki onları yakalama
Dosya bu değil, hayır efendim.
Shaki Shaki onları yakalama
Hükümet çalabilir, Evet efendim.
Shaki Shaki onları yakalama
Hükümet öldürebilir, Evet efendim.
Shaki Shaki onları yakalama
Hükümet tavuk çocuk oh
Shaki Shaki onları yakalama