Fela Kuti — Power Show şarkısının şarkı sözleri ve çevirisi
Sayfa, Fela Kuti adlı sanatçının "Power Show" şarkısının sözlerini ve Türkçeye çevirisini içeriyor.
Şarkı sözleri
Everywhere you go
Everywhere you dey
Everybody want do power show
Na wrong show O
You reach boarder immigration
Officer dey
Him go bluff you
Waste your time
Change him pants
Some dey comb dem hair
Den tidy dem table
Den dem pull dem chair
Before him go know say you dey there
If you no talk quick
Him go go for shit
Him go shit come-back
And you talk to am
Then you suprise when him
Shack for you
Him go say you no go cross
You no go cross today
Na that time dem go start Dem
Power Show O O
Na wrong show
Go post office na the same
Dem go bluff you
Waste your time
Run you up
And then run you down
Dem go tire your body
And then tire your mind
And them tire your whole mind
Dem go say no change for fifty Kobo
Na that time dem go start them
Power Show O O
Na wrong show O
Motor car owner sef him go take
Him car push him car push laborer
Down for road
Then him start to yab
Foolish labourer
Nonentity, him no get money
Look him sandals e don tear finish
Look him trouser e don tear for yansh
Look him singlet e don dirty finish
Look him body e no bath this morning
Look him pocket e don dry finish
You go suffer for nothing
You go suffer for nothing
You no know me sha?
I be General for Army Office I
I be Officer for Police Station
I be secretary for government office
You foolish laborer, Nonentity
You go suffer for nothing
Na that time dem go start dem
Power Show
Na wrong show O
Power Show
Na sad thing
Na bad thing
Na wrong show O
Power na to help your land
Na to help your mates
Na wrong show O
Şarkı sözü çevirisi
Gittiğiniz her yerde
Her yerde dey
Herkes güç gösterisi yapmak istiyor
Na yanlış gösteri O
Sen yatılı göç ulaşmak
Memur dey
Blöf gitmesine
Zamanınızı boşa harcayın
Değiştirmek pantolon onu
Bazı dey tarak dem saç
Den tidy dem tablo
Den dem çekme dem sandalye
Ondan önce git ve orada olduğunu söyle
Eğer hızlı konuşmazsan
O bok için git
Bok geri gitmesine-
Ve sen am ile konuşuyorsun.
O zaman onu şaşırtıyorsun.
Senin için kulübe
O git, hayır de, geç.
Bugün karşıya geçemezsin.
Na o zaman dem gitmek başlangıç Dem
Güç Gösterisi O O
Na yanlış göster
Aynı na Postane git
Dem git blöf yap
Zamanınızı boşa harcayın
Senin kadar çalıştırmak
Ve sonra seni ezeceğim
Dem git vücudunu yor
Ve sonra aklını yormak
Ve tüm zihnini yoruyorlar
Dem gitmek demek hayır change için fifty Kobo
Na o zaman dem onları başlatmak gitmek
Güç Gösterisi O O
Na yanlış gösteri O
Araba sahibi sef onu al
Onu araba itin onu araba itin işçi
Yol için aşağı
Sonra yab başlar
Aptal işçi
Nonentity, o para almak yok
Ona bak sandalet e Don gözyaşı bitirmek
Bak onu pantolon e Don gözyaşı için yansh
Bak onu atlet e Don kirli bitirmek
Bak ona vücut e hayır banyo bu sabah
Ona bak cep e Don kuru bitirmek
Acı bir hiç için git
Acı bir hiç için git
Beni tanımıyor musun sha?
Ordu Genel Müdürlüğü I
Karakolda memur olacağım.
Devlet Dairesi Sekreteri olacağım.
Seni aptal işçi, Nonentity
Acı bir hiç için git
Na o zaman dem gitmek başlangıç dem
Güç Gösterisi
Na yanlış gösteri O
Güç Gösterisi
Na üzücü bir şey
Na kötü bir şey
Na yanlış gösteri O
Güç na arazi yardımcı olmak için
Na arkadaşlarına yardım etmek için
Na yanlış gösteri O