Nneka — Niger Delta şarkısının şarkı sözleri ve çevirisi

Sayfa, Nneka adlı sanatçının "Niger Delta" şarkısının sözlerini ve Türkçeye çevirisini içeriyor.

Şarkı sözleri

Dem come fish our water empty,
Dem come chop our oil plenty,
Come take resources away,
Come take all our riches
Dem come use us as dem store
For raw material to make them rich
Oh brother, brother, bross wetin
Sister, sister, sis
Wetin we dey do the the the
Wetin we dey do dem thief thief
Where we dey wen dem own own us What we sow na I we go reap
Tell me wetin I go do
Cos I dey loss in the sins in the flesh of the world
Lord, forgive wouldn’t save my soul from dying
Kai, oga suffri oh, oga suffri oh, oga suffri oh,
It don teh wen u dey do me like dis
Oh but right now I no go take am no more
I go open my mouth go tell u wetin I dey feel
Wetin we dey do the the the
Wetin we dey do dem thief thief
Where we dey wen dem own own us What we sow na I we go reap
See, tell me, see wen we notice, see wetin dem do us Where dem come take us, dem take us go iyunda,
Use as dem slave
Choir
Wetin we do dem
Wetin dem do us

Şarkı sözü çevirisi

Dem gel balık bizim su boş,
Dem gel bol yağımızı doğrayın,
Gel ve kaynakları al,
Gel tüm zenginliklerimizi al
Dem dem mağaza olarak bizi kullanmak gel
Onları zenginleştirmek için hammadde için
Oh kardeşim, kardeşim, bross wetin
Kardeş, kardeş, kardeş
Wetin biz Dey yapmak the the the
Wetin biz Dey do dem hırsız hırsız
Nerede biz dey wen dem kendi kendi bize ne biz ekmek na ben biz biçmek gitmek
Söyle bana wetin ben gitmek yapmak
Çünkü ben dünyanın etinde günahlarda kayıp dey
Tanrım, affet ruhumu ölümden kurtaramaz.
Kai, oga suffri oh, oga suffri oh, oga suffri oh,
O don teh Wen u dey do beni sevmek dis
Oh, ama şu anda gitmiyorum, artık almıyorum.
Git ağzımı aç, git söyle wetin I Dey feel
Wetin biz Dey yapmak the the the
Wetin biz Dey do dem hırsız hırsız
Nerede biz dey wen dem kendi kendi bize ne biz ekmek na ben biz biçmek gitmek
Gördün mü, söyle bana, gördün mü Wen fark ettik, gördün mü wetin dem do us where dem come take us, dem take us go ıyunda,
Dem köle olarak kullanın
Koro
Wetin biz dem yapmak
Wetin dem bizi yap