Olamide — Inferiority Complex şarkısının şarkı sözleri ve çevirisi

Sayfa, Olamide adlı sanatçının "Inferiority Complex" şarkısının sözlerini ve Türkçeye çevirisini içeriyor.

Şarkı sözleri

Gbo giri, kiri gbo
Gbo giri, kiri gbo
Ewure ku, enu e run
Agutan ku, aso e faya
Alfa jona won bere irugbon
Who no know, e go know
Who no sabi, e go sabi
Take it outside, basket
I say people get plenty plenty worries
People get plenty plenty needs
People get plenty plenty
Things wey dey worry them for mind
So my brother no dey worry
Pray to God for all you need
Every damn thing wey you want
All of them shall come to pass
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill you lai lai
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill me lai lai
Jeje I do my thing
I no dey do their thing
They say I do 19 (Jeje)
I dey jaiye lo with my team
We no dey bugati, na we dey do party (Jeje)
Can’t shout dem no cash out today (Jeje)
Stand out dem no stand out (Jeje)
Standard dem no standard
Ijile bam bam Ijile bam bam you kmow
Kete kete, ta ni mo gbe
Eran agutan, ta ni mo kan
Ta l’eni na ti n yo mi lenu jare
Ogun orun ba n wa se fun won se I say people get plenty plenty worries
People get plenty plenty needs
People get plenty plenty
Naijalyricszone.com
Things wey dey worry them for mind
So my brother no dey worry
Pray to God for all you need
Every damn thing wey you want
All of them shall come to pass
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill you lai lai
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill me lai lai
I no dey wish another man bad oh I no dey trespass for another man yard oh (Jeje)
Money na dongo manyaro
I just wanna cruise in my mercihalago (Jeje)
Environmental sanitation I do that everyday
Just to eliminate all the bad bad eggs around me eh Kete kete, ta ni mo gbe
Eran agutan, ta ni mo kan
Ta l’eni na ti n yo mi lenu jare
Ogun orun ba n wa se fun won se I say people get plenty plenty worries
People get plenty plenty needs
People get plenty plenty
Things wey dey worry them for mind
So my brother no dey worry
Pray to God for all you need
Every damn thing wey you want
All of them shall come to pass
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill you lai lai
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill me lai lai
I say people get plenty plenty worries
People get plenty plenty needs
People get plenty plenty
Things wey dey worry them for mind
So my brother no dey worry
Pray to God for all you need
Every damn thing wey you want
All of them shall come to pass
Jeje jeje, jeje, jeje, jeje, jeje, jeje

Şarkı sözü çevirisi

Gbo giri, kiri gbo
Gbo giri, kiri gbo
Ewure ku, enu e run
Agutan ku, aso e faya
Alfa jona bere ırugbon kazandı
Kim bilmiyor, e git biliyor
Kim sabi yok, e sabi git
Dışarı çıkar, sepet
İnsanlar bol bol endişeler olsun diyorum
İnsanlar çok fazla ihtiyaç duyuyor
İnsanlar bol bol olsun
Şeyler wey Dey zihin için onları endişe
Bu yüzden kardeşim endişelenmiyor
Tanrı için dua etmen lazım
Her şeyi istediğiniz wey
Hepsini geçmek girer
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Aşağılık kompleksi no go kill you lai lai
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Aşağılık kompleksi no go kill me Lai lai
Jeje işimi yapıyorum.
Ben hiçbir Dey onların şey yapmak
19 yaşında olduğumu söylüyorlar (Jeje)
Ben Dey jaiye lo ile benim takım
Biz dey bugati değiliz, na biz Dey parti yapıyoruz (Jeje)
Bugün dem no cash out (Jeje) çığlık atamıyorum)
Öne çık dem hayır öne çık (Jeje)
Standart dem standart yok
Ijile bam bam ıjile bam bam sen kmow
Kete kete, ta ni mo gbe
Eran agutan, ta ni mo kan
Ta l'eni na ti n yo mi lenu jare
Ogun orun ba n WA se fun won se insanların çok fazla endişe duyduğunu söylüyorum
İnsanlar çok fazla ihtiyaç duyuyor
İnsanlar bol bol olsun
Naijalyricszone.com
Şeyler wey Dey zihin için onları endişe
Bu yüzden kardeşim endişelenmiyor
Tanrı için dua etmen lazım
Her şeyi istediğiniz wey
Hepsini geçmek girer
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Aşağılık kompleksi no go kill you lai lai
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Aşağılık kompleksi no go kill me Lai lai
Ben hayır dey başka bir adam kötü oh ben başka bir adam yard oh (Jeje) için hiçbir Dey trespass diliyorum)
Para na dongo manyaro
Sadece mercihalago (Jeje) benim seyir istiyorum)
Çevresel sanitasyon bunu her gün yapıyorum
Sadece çevremdeki tüm kötü kötü yumurtaları ortadan kaldırmak için eh Kete kete, ta ni mo gbe
Eran agutan, ta ni mo kan
Ta l'eni na ti n yo mi lenu jare
Ogun orun ba n WA se fun won se insanların çok fazla endişe duyduğunu söylüyorum
İnsanlar çok fazla ihtiyaç duyuyor
İnsanlar bol bol olsun
Şeyler wey Dey zihin için onları endişe
Bu yüzden kardeşim endişelenmiyor
Tanrı için dua etmen lazım
Her şeyi istediğiniz wey
Hepsini geçmek girer
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Aşağılık kompleksi no go kill you lai lai
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Aşağılık kompleksi no go kill me Lai lai
İnsanlar bol bol endişeler olsun diyorum
İnsanlar çok fazla ihtiyaç duyuyor
İnsanlar bol bol olsun
Şeyler wey Dey zihin için onları endişe
Bu yüzden kardeşim endişelenmiyor
Tanrı için dua etmen lazım
Her şeyi istediğiniz wey
Hepsini geçmek girer
Jeje jeje, jeje, jeje, jeje, jeje, jeje