Reekado Banks — Chop Am şarkısının şarkı sözleri ve çevirisi

Sayfa, Reekado Banks adlı sanatçının "Chop Am" şarkısının sözlerini ve Türkçeye çevirisini içeriyor.

Şarkı sözleri

Chop chop chop am Strongest!
Chop chop chop chop am Rrr Reekado noni
It’s Don Jazzy again
(Aunty make you chop am)
Been around the world
Ive never seen no one like you
Baby boo you turning me on Omo you try for this your body
(Try for this your body)
My baby whine your body for me
(Oya whine your body for me)
Loving what you do Baby girl I wanna please you
The only thing wey dey for my mind
Na which kind cream you rub for body o
(Cream you rub for body)
Wey dey make me wan dey spend my money o
(I no fit wetin to spend my money)
Oya baby make you rock am o Oya aunty make you shake am o See gbedu make you roll am o See money make you chop am o Oya baby make you rock am o Oya aunty make you shake am o See gbedu make you roll am o See money make you chop am o Mr fantastic
I can fight for you like Jackie Chan
Oya look my motor
If you shake it for me You can have it Oh Jehovah!
See your back be like bugatti
I geti kudi
Come faaji with alhaji
Oya follow your padi
When you hear the gbedu for party
Oya call your daddy, call your mommy
Make everybody fit to jolly
You gots to soji
If you feeling the beat
Make you ready
Near the baby, give the baby
Show the baby say you sabi o Been Around the world
Ive never seen no one like you
Baby boo you turnin me on Omo you try for dis you body
(try for dis your body)
Oh baby wine your body for me
(Oya wine your body for me)
Loving what you do Baby girl i wanna please you
The only thing weh de from my mind
Now which kind cream you rub for body o
(Cream you rub for body)
You de make me want to spend my money o Oya baby make you rock am o Oya aunty make you shake am o See gbedu make you roll am o See money make you chop am o Mmm wassup madam
Let me blow you away like sadam (madam)
You be posh madam and no mind the waist on mi cash madam
Take my Swiss account
No your name de my real madam
You be boss madam
Asalam Male Coom Salam
Oya calling you body
Where you here de Bedu for party
oya calling you daddy call you mommy
Make everybody fir to jolly
You gots to soji
If you feeling the beat
Make you ready
Near the baby, give the baby
Show the baby say you sabi o Oya baby make you rock am o Oya aunty make you shake am o See gbedu make you roll am o See money make you chop am o Oya baby make you rock am o Oya aunty make you shake am o See gbedu make you roll am o See money make you chop am o Oya baby make you rock am o Oya aunty make you shake am o See gbedu make you roll am o See money make you chop am o

Şarkı sözü çevirisi

Chop chop chop en güçlüyüm!
Pirzola pirzola pirzola am Rrr Reekado noni
Yine Don Jazzy.
(Teyze seni doğrayın)
Tüm dünyayı dolaştım
Ive asla senin gibi kimse görmedim
Bebek boo sen turning beni üzerinde Omo sen denemek için bu senin vücut
(Bunun için vücudunuzu deneyin)
Benim bebek whine senin vücut için beni
(Oya benim için vücudunu sızlıyor)
Ne yaptığını sevmek bebeğim seni memnun etmek istiyorum
Zihnim için tek şey wey dey
Na vücut için hangi tür krem ovmak o
(Vücut için ovmak krem)
Wey Dey yapmak beni wan Dey spend benim para o
(Paramı harcamak için uygun değilim)
Oya bebek rock am o am o Oya Görmek gbedu rulo o am o Oya bebeğim harikasın ben o Oya ben o Görmek gbedu rulo Ey ben o Bay muhteşem pirzola yapmak para Görmek ben yapmak sallamak seni teyze yapmak chop yapmak para Görmek yapmak sallamak seni teyze yapmak
Jackie Chan gibi senin için savaşabilirim.
Oya bak benim motor
Benim için sallarsan, alabilirsin, Yehova!
Sırtını bugatti gibi gör
I getı kudı
Alhaji ile faaji gel
Oya padı'nızı takip edin
Eğer parti için gbedu duyduğunuzda
Oya babanı Ara, anneni Ara
Herkes jolly için uygun olun
Soji'ye gidiyorsun.
Eğer ritmi hissediyorsan
Hazır olun
Bebeğin yanında, bebeği ver
Göster bebeğim söyle sen sabi o Been Around the world
Ive asla senin gibi kimse görmedim
Bebek boo sen turnin beni üzerinde Omo sen denemek için dis sen vücut
(vücudunuzu dis için deneyin)
Oh bebeğim benim için vücudunu şarap
(Oya benim için vücudunu şarap)
Ne yaptığını sevmek bebeğim seni memnun etmek istiyorum
Aklımdan çıkan tek şey
Şimdi vücut için hangi kremi ovuyorsunuz?
(Vücut için ovmak krem)
Harikasın ben o Oya ben o Görmek gbedu rulo o am o Mmm nasılsın madam chop yapmak para Görmek yapmak sallamak seni teyze yapmak para o Oya bebeğimle geçirmek istiyorum de
Seni sadam gibi uçurmama izin ver (madam)
Sen şık bir bayan ol ve mi cash Madame beline aldırış etme.
İsviçre hesabımı al
Hayır, senin adın benim gerçek hanımım.
Patron madam ol
Asalam Erkek Coom Salam
Oya sana vücut diyor
Parti için de Bedu nerede
oya seni çağırıyor baba seni çağırıyor anne
Herkes jolly için köknar olun
Soji'ye gidiyorsun.
Eğer ritmi hissediyorsan
Hazır olun
Bebeğin yanında, bebeği ver
Göster bebek söyle sabi o Oya bebek yapmak seni Kaya am o oya teyze yapmak seni sallamak am o görmek gbedu yapmak seni rulo am o görmek para yapmak seni doğrayın am o Oya bebek yapmak seni sallamak am o görmek gbedu yapmak seni rulo am o görmek para yapmak seni doğrayın am o Oya bebek yapmak seni sallamak am o görmek gbedu yapmak seni rulo am o görmek para