Skales — I Am for Real şarkısının şarkı sözleri ve çevirisi
Sayfa, Skales adlı sanatçının "I Am for Real" şarkısının sözlerini ve Türkçeye çevirisini içeriyor.
Şarkı sözleri
Anytime I wake up na ur face I wan dey see without make up Abeg make we no break up Cause I no fit stand to see u take off
I like the way u move
I’ve never seen anything better than you, yeah
U gat me in the mood na ur bottom dey make me feel good, yeah
Ibidi bidi badiday
Na ur love I wan dey feel everyday
Ibidi bidi badiday
Na ur body I wan touch everyday
Ibidi bidi badiday
I dey thank God say u come my way
Ibidi bidi badiday
Na ur face I wan dey see everyday
Oh oh oh oh Oh oh oh oh
I am for real yeah
O baby I am for real
For your loving girl I am for real yeah
I hope say u know the deal
Oh my baby, baby I am for real yeah
O baby I am for real
For your loving girl I am for real yeah
I hope say u know the deal
Oh my baby, baby I am for real yeah
DOWNLOAD AUDIO
I promise you good loving
I go be Batman you go be Robin hey hey
Everyday we be balling
None of these haters fit tell me nothing
Look them as them line up yeaay
Them nor want make we turn up yeaay
From sun down to sun up Them dey find ways wey them go divide us yeaay
Ibidi bidi badiday
Na your love I wan dey feel everyday
Ibidi bidi badiday
Na your body I wan touch everyday. yah
Ibidi bidi badiday
I dey thank God say u come my way
Ibidi bidi badiday
Na your face I wan dey see everyday… yah
I am for real
Oh oh oh oh… ye Oh oh oh oh
I am for real yeah
O baby I am for real
For your loving girl I am for real yeah
I hope say u know the deal
Oh my baby, baby I am for real yeah
O baby I am for real yeah
For your loving girl I am for real yeah
I hope say u know the deal
Oh my baby, baby I am for real yeah
Oh oh oh oh… yea…I am for real yeah
Oh oh oh oh… I am for real yeah
Idibi bidi badiday
Ibidi bidi badiday
Na ur body I wan touch everyday… yeah
Ibidi bidi badiday
I dey thank God say u come my way
Ibidi bidi badiday
Na ur face I wan dey see everyday
I am for real yeah
O baby I am for real
For your loving girl I am for real yeah
I hope say u know the deal
Oh my baby, baby I am for real yeah
O baby I am for real
For your loving girl I am for real yeah
I hope say u know the deal
Oh my baby, baby I am for real yeah…
Şarkı sözü çevirisi
Her zaman ben ur yüz na uyanmak ben wan Dey makyaj Abeg olmadan görmek biz hiçbir break up yapmak çünkü ben hiçbir uyum u çıkarmak görmek için standı
Ben u hareket yolu gibi
Senden daha iyi bir şey görmedim.
U Gat beni içinde the mood na ur bottom Dey make me feel good, yeah
İbidi bidi badiday
Na ur aşk ben wan Dey hissediyorum everyday
İbidi bidi badiday
Na ur vücut ben WAN dokunmatik everyday
İbidi bidi badiday
Ben Dey şükürler olsun u yoluma gel demek
İbidi bidi badiday
Na ur yüz ben wan Dey görmek everyday
Oh oh oh oh Oh oh oh oh
Ben gerçeğim Evet
Gerçek beni O bebek benim
Senin sevgi dolu kızın için ben gerçekten Evet
Umarım anlaşmayı bildiğini söylersin.
Oh bebeğim, bebeğim ben gerçeğim Evet
Gerçek beni O bebek benim
Senin sevgi dolu kızın için ben gerçekten Evet
Umarım anlaşmayı bildiğini söylersin.
Oh bebeğim, bebeğim ben gerçeğim Evet
SES İNDİR
Sana iyi bir sevgi sözü veriyorum
Ben Batman olacağım sen Robin olacaksın hey hey
Her gün top oynuyoruz
Bu nefret edenlerin hiçbiri bana hiçbir şey söylemiyor
Onlar yeaay sıraya gibi bak
Onları ne de biz yeaay açmak yapmak istiyorum
Güneşin batışından güneşin doğuşuna kadar onları Dey yollarını bul wey onları git bizi böl yeaay
İbidi bidi badiday
Na Senin aşk ben wan Dey hissediyorum everyday
İbidi bidi badiday
Vücuduna her gün dokunmak istiyorum. yah
İbidi bidi badiday
Ben Dey şükürler olsun u yoluma gel demek
İbidi bidi badiday
Na yüzünü ben wan Dey her gün görmek ... yah
Gerçekten öyleyim
Oh oh oh oh ... ye Oh oh oh oh
Ben gerçeğim Evet
Gerçek beni O bebek benim
Senin sevgi dolu kızın için ben gerçekten Evet
Umarım anlaşmayı bildiğini söylersin.
Oh bebeğim, bebeğim ben gerçeğim Evet
Gerçek evet ben O bebeği istiyorum
Senin sevgi dolu kızın için ben gerçekten Evet
Umarım anlaşmayı bildiğini söylersin.
Oh bebeğim, bebeğim ben gerçeğim Evet
Oh oh oh oh... evet...ben gerçeğim Evet
Oh oh oh oh ... ben gerçeğim Evet
İdibi bidi badiday
İbidi bidi badiday
Na ur vücut i WAN dokunma everyday ... Evet
İbidi bidi badiday
Ben Dey şükürler olsun u yoluma gel demek
İbidi bidi badiday
Na ur yüz ben wan Dey görmek everyday
Ben gerçeğim Evet
Gerçek beni O bebek benim
Senin sevgi dolu kızın için ben gerçekten Evet
Umarım anlaşmayı bildiğini söylersin.
Oh bebeğim, bebeğim ben gerçeğim Evet
Gerçek beni O bebek benim
Senin sevgi dolu kızın için ben gerçekten Evet
Umarım anlaşmayı bildiğini söylersin.
Oh bebeğim, bebeğim ben gerçeğim Evet…