Skales — Mu Jo şarkısının şarkı sözleri ve çevirisi
Sayfa, Skales adlı sanatçının "Mu Jo" şarkısının sözlerini ve Türkçeye çevirisini içeriyor.
Şarkı sözleri
La La La
It’s okay
S to the K If you dey feel me let me know
E nor easy to run the show
E nor easy to come from nothing
And become something and make some dough
Olomo kilo fun omo re
I’m unstoppable malo be No need to sit down dey hate on anybody
Leave the people wey dey form ode
Oya Mujo
Mujo
Oya Mujo
Mujo
Lego
Everybody Mujo
Got my eyes on you oh Love the things you do oh Oya act a fool oh Everything brand new oh All my clothes and shoe oh
I’m a boss like Hugo
I’m badder than you oh All the ladies and the fellows
Dem dey steady feel my flow
Every single place I go Na me dey always rule o My music like ajino moto
E be like say I don win lotto
Everybody want a photo
Cruising around in my motto
In my motto
If you dey feel me let me know
E nor easy to run the show
E nor easy to come from nothing
And become something and make some dough
Olomo kilo fun omo re
I’m unstoppable malo be No need to sit down dey hate on anybody
Leave the people wey dey form ode
Oya Mujo
Mujo
Oya Mujo
Mujo
Eni Eji Eta lego
Mujo
Oya Mujo
Mujo
aaah
Everywhere wey I go I dey shutdown
Tell the people say na me dey runtown
Na my music dey make dem dey go down
Oya go down
Oya go down
Everybody know say I’m the man now
My music nor dey let them dey calm down
Everyday number one on the countdown
Oya go down
Oya go down
Şarkı sözü çevirisi
La La La
Sorun değil
S için The K Eğer Dey feel me bana bildirin
E ne de gösteriyi çalıştırmak kolay
E ne de hiçbir şeyden gelmek kolay
Ve bir şey ol ve biraz hamur yap
Olomo kilo eğlenceli omo re
Ben durdurulamaz değilim malo kimseye Dey nefret oturup gerek yok
İnsanları bırak wey Dey form ode
Oya Mujo
Mujo.
Oya Mujo
Mujo.
Lego
Herkes Mujo
Gözlerim sana bakıyor oh yaptığın şeyleri seviyorum oh oya aptal gibi davran Oh her şey yepyeni Oh tüm kıyafetlerim ve ayakkabılarım oh
Ben Hugo gibi bir patronum.
Ben senden daha kötüyüm oh tüm bayanlar ve arkadaşlar
Dem Dey steady hissetmek benim flow
Gittiğim her yer bana Dey her zaman ajino moto gibi müziğimi yönetiyor
E olmak sevmek demek ben Don win loto
Herkes bir fotoğraf istiyor
Sloganım etrafında seyir
Sloganımda
Eğer beni hissedersen bana haber ver
E ne de gösteriyi çalıştırmak kolay
E ne de hiçbir şeyden gelmek kolay
Ve bir şey ol ve biraz hamur yap
Olomo kilo eğlenceli omo re
Ben durdurulamaz değilim malo kimseye Dey nefret oturup gerek yok
İnsanları bırak wey Dey form ode
Oya Mujo
Mujo.
Oya Mujo
Mujo.
Eni Eji ETA lego
Mujo.
Oya Mujo
Mujo.
aaah
Her yerde wey ben gitmek ben Dey kapatma
İnsanlara söyle bana Dey runtown
Na benim müzik Dey yapmak dem dey gitmek aşağı
Oya aşağı git
Oya aşağı git
Herkes biliyor ki artık erkek olduğumu söyle
Benim müzik ne de Dey onları Dey sakin olsun
Geri sayımda her gün bir numara
Oya aşağı git
Oya aşağı git