Sound Sultan — Area şarkısının şarkı sözleri ve çevirisi
Sayfa, Sound Sultan adlı sanatçının "Area" şarkısının sözlerini ve Türkçeye çevirisini içeriyor.
Şarkı sözleri
Na for all ma brothers wey don ja commot for naija
always try to dey look back because there’s no place like home
Yknawmean?
Yoruba man tell me say Ajo o dabi ile
And na true men
Check this out
(Ajo o dabi ile
No matter where u go make u no forget area o area o Na naija
Ti ode ba tile
Pada wale o wale o)
(How I wish say I fit reach u anywhere u dey, u dey
Far away, that one no say make u dey bone area o Mother landi o)
na your area o Chinedu somebody borrow you ego
Make you take travel go chicago
Remember Nnamdi sell him car
So you go go America
All these people wey bin dey raise you
still dey stay for face me i face you
promise say u no go fashie them
every other month u go dey tashi them
Hillary wey u been promise to marry
Still dey wait ol boy she don tarry
When she see u na inside Ovation
You marry Oyinbo from another nation
Use mago mago get dough
Now your Oyinbo wife don’t know
next thing you know she don go report you
Wetin you know them don deport you
(Bridge)
You been say na one year
E come turn to two years
You don go for seven years
But You dey serve eleven years
Even when your papa pai
Plus the tears your mama cry
Bayo for chicago o Dem dey miss you for Okoko o Biodun for Canada
Your mama still dey wonder
Igba wo lo to ma pada o Remember for naija you get iyawo
Ko dabi ile (5 times)
Ajo o ma dabi ile o
(Bridge)
You say u go call
Everybody wait tire for your call
Rote o, why u go like so o?
From germany, to carry coco enter Yankee
but then coco burst for your bele
Rest in peace.
You fly away
How come one day wey fun dey u fit come backi o Your papa landi o I understand sey u been so far away
Long long way from home (4 times)
You got a long long way from your papa land
(Bridge) Think before u enter that plane
All ma brothers in the west, south, east, north south
U know how we doing it And all these people wey dey rule us Make una try make naija sweet
Make we get water, light e.tc.
So that people go dey come house
(Kennis Music)
All the cardinal points
Respect
All ma people in da house.
by saintiano
Şarkı sözü çevirisi
Na için tüm ma brothers wey don ja commot için naija
her zaman geriye bakmaya çalış çünkü ev gibi bir yer yok
Yknawmean?
Yoruba adam söyle bana söyle Ajo o dabi ile
Ve na gerçek erkekler
Şuna bir bak
(Ajo o dabi ile
Nereye gidersen git, O Na naija bölgesini unutmamanı sağla.
Ti ode ba çini
Pada wale o wale o)
(I wish say I fit reach u anywhere u dey, u dey
Far away, that one no say make u Dey bone area o anne landi o)
na senin alanın o Chinedu birisi sana ego ödünç
Chicago'ya gitmeni sağla.
Nnamdi ona araba satmak unutmayın
Git Amerika git
Bütün bu insanlar wey bin dey seni büyütüyor
hala benimle yüzleşmek için kal, seninle yüzleşiyorum.
promise demek u hayır gitmek fashie onları
her ay u Dey tashi onları gitmek
Hillary wey u evlenmek için söz oldu
Hala Dey bekle ol oğlan o don tar
Ne zaman o görmek u na içeride Ovation
Oyinbo ile başka bir ülkeden evleniyorsun.
Hamuru almak için mago mago kullanın
Şimdi Oyinbo karın bilmiyor
sonra bir bakmışsın seni ihbar etmemiş.
Seni sınır dışı etmediklerini biliyorsun.
(Köprü)
Bir yıl önce söyledin.
E iki yıla dönüş gel
Yedi yıldır gitmiyorsun.
Ama on bir yıl hizmet Dey
Baban pai olsa bile
Ayrıca annenin ağladığı gözyaşları
Chicago için Bayo o Dem Dey okoko için seni özledim o Kanada için Biodun
Annen hala merak ediyor
Igba wo lo için ma pada o Remember için naija sen almak ıyawo
Ko dabi ile (5 kez)
Ajo o ma dabi ile o
(Köprü)
Git Ara diyorsun.
Herkes aramanızı bekliyor.
Ezberci o, neden u böyle o gitmek?
Almanya'dan, Coco Yankee girmek taşımak için
ama sonra Coco bele için patladı
Huzur içinde yatsın.
Uçup git
Nasıl bir gün wey eğlenceli Dey u uygun gel backi o senin papa landi o ben anlıyorum sey u çok uzak oldu
Evden uzun uzun yol (4 kez)
Babanın topraklarından çok uzaktasın.
(Köprü) o uçağa girmeden önce düşün
Tüm ma kardeşler Batı, Güney, Doğu, Kuzey ve Güney
Bunu nasıl yaptığımızı biliyorsun ve tüm bu insanlar wey dey bizi yönetiyor una naija'yı tatlı yapmaya çalışıyor
Su, Işık olsun e.tc.
Ev çok kişi dey git gel
(Kennis Müziği)
Tüm kardinal noktalar
Saygı
Da evde tüm ma insanlar.
saintiano tarafından