Styl-Plus — Iya Basira şarkısının şarkı sözleri ve çevirisi
Sayfa, Styl-Plus adlı sanatçının "Iya Basira" şarkısının sözlerini ve Türkçeye çevirisini içeriyor.
Şarkı sözleri
This na one buka wey I dey like to go
The food sweet sote e go make your mind blow, day and night iya bas how she do
am I no know
They think say na jazz, my broad no be so
People people make una come o
Iya basira e don jazz me o, ooo
Everybody helep save me o
I no dey sabi chop ati my moda or my girlfriends place
People People make una come o
Iya basira e go kill me o, ooo
Everybody helep save me o
I no dey sabi chop again my moda or my girlfriends food
Long throat na food go kill you-no be so, I say na food go kill you — oga mi no
be so
Wettin dey be say e get one day wey I say I go play go see my paddy Sunday
Na so I reach there but Sunday e don high on beer luckily for me him junior
broad eye e clear
He say make we stroll to the area, little did I knw that I was strolling to my
burial
Right there were oshodi bus dey load was a little buka close to the mainroad
I laf when e pass the door, e tell me say hin name na Iya bas for short but I
bow when e order
Iwesiatewa, ero mm purewater not even mineral. I come gree say I go manage to
chop am
Before I realize I dey order 2nd round, 3rd round, 4th round, I never still stop
Wetting iya basira e give me chop?
Repeat chorus
Long throat, na food go kill you, na food go kill you
Oga mi, you think say na play when I say na the way wey I dey, e no day ok
Wetting be your own advice, I don dey steal my paddy money to buy iya basira
rice
Even on my girlfriend birthday when she dey wait make I take am to ocean view
I no know when I pass the place, the only thing wey dey my mind na Iya basira
palm oil stew
Ah! Kilon kilon shele shele me I never see this kind juju, telle telle
All those wey go vex kpele kpele, but I hear say Iya basira na…
I sure say still I go go there go sidon, order my first round move
To 2nd round, 3rd round 4th round I no dey ever stop wetting iya basira come
give me chop?
Repeat chorus
Officer abeggi follow me to the palce, everybody don telli me I dey craze
My girlfriend don leave me my moda no gree see me my paddy ah! Iya basira e don
kill me. (x2)
Oya people, people make una stop officer e don come
Where the woman, hin dey inside, (oga I dey come)
Woman na wetting you dey give people chop wey dey cause all this wahala casala,
oya make we talk
Oga sir true to God, nothing wey I dey put for the food wey I dey cook,
na God dey make am good
Na which kind talk be that, say na God dey cook the food abi you think say I be
fool no be juju you dey put
Infact I dey suspect say na… You wash put sote people dey queue come dey
rush for your stew
Well to confirm am bring am make I chop small. Give me fufu 90 naira plus that
soup wey dey draw
Chaii correct this food sweet no be small shey una no go vex if I still order
for more
Officer no worry na the food be this
Oya people, people make una go, case dismiss
Repeat chorus 2 times
Şarkı sözü çevirisi
Bu na bir buka wey ben Dey sevmek için gitmek
Yemek tatlı sote e gitmek yapmak senin zihin darbe, gündüz ve gece ıya bas nasıl o yapmak
hayır biliyorum ben
Onlar caz na demek düşünüyorum, benim hatun hayır böyle olmak
İnsanlar insanlar una o gel olun
Iya basira e Don jazz me o, ooo
Kurtar beni helep herkes o
Ben hiçbir dey sabi chop atı benim moda veya benim kız yer
İnsanlar insanlar una o gel olun
Iya basira e git beni öldür o, ooo
Kurtar beni helep herkes o
Ben hiçbir dey sabi chop tekrar benim moda veya benim kız gıda
Uzun boğaz na food go kill you - no be so, I say na food go kill you-oga mi no
öyle ol
Wettin dey olmak demek e almak bir gün wey ben demek ben gitmek oyun gitmek görmek benim paddy pazar
Na bu yüzden oraya ulaşmak ama pazar e Don bira yüksek neyse ki benim için onu junior
geniş göz e Temizle
Bölgede gezintiye olun diyor, biraz benim geziniyor olduğumu çıktı yaptım
gömü
Sağ oshodi otobüs dey yük mainroad yakın küçük bir buka vardı
I laf when e pass the door, e tell me say Hin name na ıya bas for short but I
e sipariş zaman yay
Iwesiatewa, ero mm purewater mineral bile değil. Ben gree ben yönetmek gitmek demek gelmek
chop am
2. tur, 3. tur, 4. tur sipariş ettiğimi fark etmeden önce, asla durmayacağım
Islatma iya basira e bana pirzola ver?
Koroyu Tekrarla
Uzun boğaz, na food go kill you, na food go kill you
Oga mi, na dediğimde na oynadığını düşünüyorsun wey i dey, e no day ok
Islatma kendi tavsiye olmak, ben Don Dey iya basira satın almak için benim çeltik para çalmak
pirinç
Hatta üzerinde benim kız arkadaş doğum günü zaman o Dey bekleyin yapmak ben almak am için ocean view
Bu yeri ne zaman geçeceğimi bilmiyorum, tek şey wey Dey my mind na İya basira
hurma yağı güveç
Ah! Kilon kilon shele shele me I never see this kind juju, telle telle
Tüm bu wey vex kpele kpele gitmek, ama İya basira na demek duymak…
Sen orda Sayda git, öncelikle yuvarlak hareketimi gideyim diyorum
2. tur, 3. tur 4. tur I no dey hiç ıya basira ıslatmam gel
bana pirzola ver?
Koroyu Tekrarla
Memur abeggi beni takip et, herkes don telli me I Dey craze
Kız arkadaşım Don bana moda'mı bırak, gree beni gör, çeltik ah! Iya basira e don
öldür beni. (x2)
Oya people, people make una stop officer e don come
Nerede kadın, Hin Dey içinde, (oga ben Dey gel)
Kadın na wetting sen dey vermek people chop wey dey cause tüm bu wahala casala,
oya konuşmak yapmak
Oga efendim Tanrı'ya sadık, hiçbir şey wey I Dey yemek için koymak wey I Dey cook,
na Tanrı Dey yapmak am iyi
Na ne tür bir konuşma olacak, na Tanrı dey yemek pişirmek söyle abi ben olduğumu söyle
aptal hayır juju sen Dey koymak olmak
İnfact I Dey suspect say na ... you wash put sote people Dey queue come dey
güveç için acele et
İyi onaylamak için ben küçük doğrayın yapmak am getirmek. Bana fufu 90 naira artı ver
çorba wey Dey beraberlik
Chaii doğru bu gıda tatlı hayır olmak küçük shey una hayır gitmek vex eğer ben hala sipariş
daha
Memur no worry na the food be this
Oya insanlar, insanlar una gitmek yapmak, dava görevden
Koroyu 2 kez tekrarlayın