The Motet — Roforofo Fight şarkısının şarkı sözleri ve çevirisi
Sayfa, The Motet adlı sanatçının "Roforofo Fight" şarkısının sözlerini ve Türkçeye çevirisini içeriyor.
Şarkı sözleri
Roforofo fight…
From Abeokuta city
Translation to original English:
She tear pata, he tear buba
She tear pata, he tear buba
She tear trouser, he tear pant
She tear trouser, he tear pant
She pull the thing commot, he tear the thing
She pull the thing commot, he tear the thing
All don scatter
From Abeokuta city
Get away
Fuck off
Who are you?
Go and die
Fuck away
Get away
Who are you?
Go and shit
You dey craze
I no craze
Fuck away
Who are you, eh?
Na two people dey yab so
Na two people dey yab so
Where them dey yab, roforofo dey
Where them dey yab, roforofo dey
Now listen to me now now
Huh!
Two people dey yab
Crowd dey look
Roforofo dey
Two people dey yab
Crowd dey look
Roforofo dey
Wetin you go see?
Roforofo fight eh
Wetin you go hear?
Roforofo fight eh
If you dey among the crowd wey dey look
If you yourself
You yourself dey among the crowd wey dey look
And your friend
Your friend dey among the two wey dey yab
Tell am, tell am, tell am, tell am
Tell am make him no fight o
Make him no fight
Make him no fight because Roforofo dey
Your friend him don vex
Him don vex patapata, him no go hear
Your friend him don vex
Him don vex patapata, him no go hear
By and by
By and by the fight go start
By and by
By and by them go fall for roforofo o
Them face go be roforofo face
Them yansh go be roforofo yansh
Them body go be roforofo body
You no go know
You no go know who your friend be
You no go fit help your friend
Just because roforofo dey
If you wan help your friend
Roforofo go rub for your face
If you wan help your friend
Roforofo go rub for your yansh
You go tell am make him no vex
You don tell am before make him no fight o
Make him no fight
Make him no fight because roforofo dey
Now listen to me now now now now
Huh!
Roforofo don change them
Them go look like twins
You no go know who be who
Roforofo don change them
Them go look like twins
You no go know who be who
You no go know your friend from who
You don tell am before
Make him no fight o
Roforofo dey for there
Two people dey yab
Crowd dey look
Roforofo dey
Wetin you go see?
Roforofo fight eh
Wetin you go hear?
Roforofo fight eh
Şarkı sözü çevirisi
Roforofo dövüşü…
Abeokuta şehrinden
Orijinal İngilizceye çeviri:
Pata'yı yırtıyor, buba'yı yırtıyor
Pata'yı yırtıyor, buba'yı yırtıyor
O yırtık pantolon, yırtık pantolon etti
O yırtık pantolon, yırtık pantolon etti
O şey commot çekin, o şey gözyaşı
O şey commot çekin, o şey gözyaşı
Tüm Don scatter
Abeokuta şehrinden
Defol
Siktir git
Siz kimsiniz?
Git ve öl
Siktir git
Defol
Siz kimsiniz?
Git ve bok
Sen Dey çılgınlığı
Ben çılgınlık yok
Siktir git
Sen de kimsin, ha?
Na iki kişi Dey yab yani
Na iki kişi Dey yab yani
Nerede dey yab, roforofo dey
Nerede dey yab, roforofo dey
Şimdi beni dinle şimdi
Huh!
İki kişi dey yab
Kalabalık Dey bak
Roforofo dey
İki kişi dey yab
Kalabalık Dey bak
Roforofo dey
Wetin görmeye mi gideceksin?
Roforofo mücadele eh
Wetin duydunuz mu?
Roforofo mücadele eh
Eğer Dey kalabalığın arasında wey Dey bak
Eğer sen kendin
Sen kendin Dey kalabalığın arasında wey Dey bak
Ve arkadaşın
Senin arkadaş Dey arasında the iki wey dey yab
Am söyle, öyle söyle, öyle söyle, öyle söyle
Kavga yok onu o hale ben söyle
Hayır savaşması
Roforofo dey yüzünden kavga etmesin.
Arkadaşın onu don vex
O don vex patapata, o hayır gitmek duymak
Arkadaşın onu don vex
O don vex patapata, o hayır gitmek duymak
Tarafından Ve tarafından
Ve kavga ile başla
Tarafından Ve tarafından
Ve onlar tarafından roforofo o için düşmek gitmek
Onları yüz gitmek olmak roforofo yüz
Onlar yansh roforofo yansh olsun
Onları vücut gitmek olmak roforofo vücut
Sen git bilmezsin.
Git ve arkadaşının kim olduğunu bil.
Sen git ve arkadaşına yardım et
Çünkü roforofo dey
Eğer arkadaşına yardım etmek istiyorsan
Roforofo gitmek ovmak için senin yüz
Eğer arkadaşına yardım etmek istiyorsan
Roforofo gitmek ovmak için senin yansh
Git de am'a söyle, onu kızdırmasın.
Ona kavga etmeden önce bana söyleme.
Hayır savaşması
Roforofo dey yüzünden kavga etmesin.
Şimdi beni dinle şimdi şimdi şimdi şimdi
Huh!
Roforofo Don onları değiştir
Bak ikiz gibi gitmelerine
Git ve kim olduğunu bil.
Roforofo Don onları değiştir
Bak ikiz gibi gitmelerine
Git ve kim olduğunu bil.
Sen git arkadaşını kimden tanıyorsun?
Daha önce bana söylemiyorsun.
Kavga yok onu o hale
Roforofo Dey için orada
İki kişi dey yab
Kalabalık Dey bak
Roforofo dey
Wetin görmeye mi gideceksin?
Roforofo mücadele eh
Wetin duydunuz mu?
Roforofo mücadele eh